Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 3:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 If dem put di angels feada togeda, e rish 30 fit. One for di first angel feada long rish seven and half fit and e tosh one wall for di temple; why di oda feada na still seven and half fit and e dey tosh di sekond angel feada.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 3:11
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem put dem for di two side for di “Most Holy Place.” So dia feadas wey dem spread, go tosh each oda for di room middle and di oda two feadas tosh di wall.


For di Most Holy Place, e make two image wey bi like angel kon design dem with gold.


One for di sekond angel feada still long rish seven and half fit and e dey tosh di oda wall for di temple; di oda feada na still seven and half fit and e dey tosh di first angel feada.


and dia feadas dey tosh each oda. Each one dey waka go strait and dem nor dey turn as dem dey waka.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ