Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 29:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 King Hezekaya bring di priest and Levi pipol togeda for di east side for di temple

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 29:4
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

For di first mont for di first year wen e dey rule, e open God Temple kon ripair di doors.


kon tell dem, “Una wey bi Levi pipol, make una listin to mi. Make una dey holy, so dat una go fit make una grand-grand papa dem temple holy! Make una remove anytin wey nor dey klean from God Temple!


E put di sojas under dia offisa, den e gada dem for di town gate. E make dia heart strong wen e sey,


Zadok wey bi Imma pikin, ripair di next part, wey dey front of en house. Shemaya wey Shekanaya born, wey dey guide di East Gate, ripair di next part.


Make una pass Potsherd Gate go Ben-Hinnom Valley. Den yu go tell dem wetin I tell yu, for der.


Dem go use anoda stone take shange di stones wey dem remove, den dem go plasta di wall.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ