2 Kronikles 29:31 - Holy Bible Nigerian Pidgin English31 King Hezekaya tell dem, “Si, una don dey klean for God eye, so make una bring sakrifice and gift kom take tank God for en temple.” Den, evribody wey gada, karry sakrifice and gifts go tank God and anybody wey like to offa sakrifice, dey burn en ofrin. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |