23 Den, dem bring di goats for di sin ofrin kon give di king and evribody wey gada, den dem put dia hand on-top di goats.
E go put en hand for di animal head and God go asept am as sakrifice to take forgive en sin.’
Di leaders go put dia hand for di melu head kon kill-am for der for God present.
E go put en hand for di animal head kon kill-am for di nort side for di altar, where dem for dey kill animals for burnt ofrin. Dis na di ofrin wey dey remove sin from pesin body.
E go put en hand for di animal head kon kill-am for di nort side for di altar, where dem for dey kill animals for burnt ofrin.
E go take di melu go di tent gate, put en hand for di melu head kon kill-am for God present.