2 E obey God, just like David en grand-grand papa do.
E bi twenty-five years wen e start to rule and e rule from Jerusalem for twenty-nine years. En mama name na Abi wey bi Zekaraya pikin.
God bin dey with Jehoshafat wen e start to rule, bikos e dey obey God like David en grand-grand papa. E nor gri serve juju,
instead e serve and obey en grand-grand papa God. E nor do like Israel pipol.
E obey God, just as en papa King Amazaya bin do.
Ahaz na twenty years wen e start to rule and e rule for sixteen years from Jerusalem. E nor do wetin God wont or follow en grand-grand papa David footstep.
E do wetin God wont kon follow David wey bi en grand-grand papa footstep, e nor turn go left or rite.