Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 29:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Dis na Levi pipol wey ready to do wetin di king tok: From Kohat shidren-shidren: wi get Mahat wey bi Amasai pikin and Joel wey bi Zabud pikin. From Merari shidren-shidren: wi get Kish wey bi Abdi pikin and Zabud wey Jehallelel born. From Gershon shidren-shidren: wi get Joah wey bi Zimma pikin and Eden wey Joah born.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 29:12
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Levi pipol wey serve near dem na Etan wey kom from Merari family. Etan na Kishi pikin and Kishi na Abdi pikin. Abdi na Malluk pikin,


From Elizafan shidren-shidren: wi get Shimri and Jeiel. From Asaf shidren-shidren: wi get Zekaraya and Matanaya.


Jehiel, Azazaya, Nahat, Asahel, Jerimot, Jozabad, Eliel, Ismakaya, Mahat and Benaya dey work under Kenanaya and en broda Shimei wey bi di oga for God Temple, bikos na so King Hezekaya and Zabud wey bi oga for di temple, wont make e bi.


For di town wey priests dey stay, Eden, Mijamin, Jeshua, Shemaya, Amaraya and Shekanaya dey help Kore share di tins give di oda priests akordin to dia work and age.


Dis na Levi sons akordin to dia names: Gershon, Kohat and Merari.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ