Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 29:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 Hezekaya na twenty-five years wen e start to rule and e rule twenty-nine years from Jerusalem. Zekaraya pikin, Abijah, na-im bi Hezekaya mama.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 29:1
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Ahaz born Hezekaya; na Hezekaya born Manasseh and na Manasseh bi Amnon papa.


E follow God wen Zekaraya dey alive, bikos e tish am how to honor God. God make am prosper as e dey follow am.


Ahaz die and dem beri am for David Town, but dem nor beri am for where dem beri Israel kings put. En pikin Hezekaya kon take-ova as king.


Na for di time wey Uzzaya, Jotam, Ahaz and Hezekaya bi king for Judah, naim God take show dis message to Isaya, Amos pikin, about Judah and Jerusalem pipol.


“Den take two men wey yu trust; Uriaya wey bi priest and Zekaraya wey bi Jeberekaya pikin, so dat dem go bi witness.”


Dis na di message wey God give Hosea, Beeri pikin for di time wey Uzzaya, Jotam, Ahaz and Hezekaya dey rule Judah and wen Jehoash pikin, Jeroboam dey rule Israel.


Dis na di message wey God give Mikah wey kom for Moreshet town about Samaria and Jerusalem, for di time wen King Jotam, Ahaz and Hezekaya dey rule Judah.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ