Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 28:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 One soja for Efraim wey dem dey koll Zikri, kill di king son wey dem dey koll Maaseaya and Azrikam wey dey kare for di palis with Elkanah wey bi di kommander.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 28:7
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Fero gi-am di shariot wey di pesin afta di king dey ride and e sey, “Make una knee down for am!” So Fero make am oga ova all di land for Egypt.


Make una take many money follow body; una must return dat money wey una si for una bag, bikos e if bi sey dem dey try una.


So dem take di gift, karry doubol money kon take Benjamin follow body. Den dem rush go Egypt kon stand for Josef front.


King Pekah for Israel wey Remalaya born, kill 120,000 sojas for Judah, bikos dem turn from dia grand-grand papa God.


Israel pipol seize 200,000 wifes, sons and dotas from dia brodas. Dem still karry many of dia tins go Samaria.


So Mordekai wey bi Jew kon bi next to King Zazes. En pipol wey bi Jew dey respet, honor and like am well-well. E work make e for good for en pipol, so dat dia shidren-shidren nor go sofa.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ