Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 28:26 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

26 Di remainin tins wey Ahaz do wen e dey rule, dem rite dem for Judah and Israel kings history book.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 28:26
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Evry oda tin wey King Rehoboam do, dem rite am put for Profet Shemaya and Profet Iddo history book.


Di remainin tins wey Jehoshafat do from biginnin go rish end, dem rite am for Hanani pikin, Profet Jehu book kon put am join Israel kings history book.


King Jehoram na thirty-two years wen e bi king and e rule for eight years from Jerusalem. En deat nor pain anybody at-all and dem beri am for David Town, but nor bi for di royal beri groun.


E make high place for evriwhere make dem dey give juju sakrifice for Judah. E make en grand-grand papa God vex well-well.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ