Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 28:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Edom pipol don fight, win and karry Judah pipol go as slave again.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 28:17
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So till today, Edom pipol dey free from Judah hand. For dat time, Libnah pipol still kause wahala too.


Wen Jehoram dey rule, Edom pipol free diasef from Judah kontrol and dem kon choose king for demsef.


Si, awa papa don die for war and dem karry awa wifes and shidren go as prisonas.


God wey get pawa sey, “Edom pipol revensh Judah well-well and dat revensh don make Edom pipol sin.


“If afta all dis tins happen and una nor still obey mi, I go inkrease una ponishment seven times.


God sey, “Edom pipol don too sin, so I go ponish dem naw, bikos dem kill Israel pipol wey bi dia own brodas and dem nor sorry for dem at-all. Dem vex kill dem anyhow and dem nor dey taya.


“Bikos una use wikedness take kill una brodas for Israel, na shame and distroshon go follow una forever.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ