Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 28:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Zabud wey bi Jehohanan pikin, Berekaya wey Meshillemot born, Jehizkaya wey bi Shallum pikin and Amasa wey Hadlai born kon go meet doz pipol wey dey kom back from war

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 28:12
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

King David kommand and gada all di offisa for Jerusalem. So all di ofisas for di tribe wey dey do di kingdom work; di family leaders; doz wey dey look di propaty and di animals wey di king and en shidren get; all di ofisas for di palis; di sojas oga and all di men wey pipol dey respet kon gada for Jerusalem.


Make una listin and send di pipol wey una katch from una brodas land go back, bikos God don dey vex for una!”


sey, “Make una nor bring doz slave kom here! Una wont make us kommit more sin for God eye? Awa sin don plenty rish and God don dey vex for Israel pipol already.”


Dem tell some men make dem find klot from di tins wey dem karry kon give di prisonas wey naked. So dem give dem klot, shoe, food, drink and oil wey dem go take rub dia body. Di ones wey nor fit waka, dem put dem on-top donkey. Dem bring dem back to Jeriko, di Palm Tree Town, den dem kon go back to Samaria.


If una nor gri obey mi, den I go distroy dis temple, just as I distroy Shiloh. I go make sure sey evribody for dis eart dey curse dis town.’ ”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ