Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 28:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 But naw, una won turn Judah and Jerusalem pipol to una slave. Una nor know sey dat one na sin against God?

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 28:10
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Bikos na from my own town I go for start to distroy kom rish dia own. Dem tink sey dem nor go ponish dem? No! Dem go ponish dem, bikos I go send war kom meet evribody for di eart. Mi, wey bi God wey dey mighty, don tok.”


But if dat savant tink for en mind sey, ‘My oga go tey small and e bigin beat di oda savants, weda na man or woman; e kon dey chop, dey drink anyhow,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ