Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 28:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 Ahaz na twenty years wen e start to rule and e rule for sixteen years from Jerusalem. E nor do wetin God wont or follow en grand-grand papa David footstep.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 28:1
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Ahaz born Hezekaya; na Hezekaya born Manasseh and na Manasseh bi Amnon papa.


God bin dey with Jehoshafat wen e start to rule, bikos e dey obey God like David en grand-grand papa. E nor gri serve juju,


E obey God, just like en papa Uzzaya. (E nor enter di temple go burn incense like en papa). But di pipol still dey sin.


Jotam die and dem beri am for David Town. En pikin Ahaz kon take-ova as king.


God sofa Judah pipol, bikos of King Ahaz for Israel wey enkourage Judah pipol to sin and disobey God.


E obey God, just like David en grand-grand papa do.


Na for di time wey Uzzaya, Jotam, Ahaz and Hezekaya bi king for Judah, naim God take show dis message to Isaya, Amos pikin, about Judah and Jerusalem pipol.


Dis na di message wey God give Hosea, Beeri pikin for di time wey Uzzaya, Jotam, Ahaz and Hezekaya dey rule Judah and wen Jehoash pikin, Jeroboam dey rule Israel.


Dis na di message wey God give Mikah wey kom for Moreshet town about Samaria and Jerusalem, for di time wen King Jotam, Ahaz and Hezekaya dey rule Judah.


Uzzaya born Jotam, Jotam kon born Ahaz, wey born Hezekaya,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ