9 Jotam die and dem beri am for David Town. En pikin Ahaz kon take-ova as king.
Jotam die and dem beri am with en grand-grand papa dem for David Town. En pikin Ahaz kon take-ova as king.
E bi twenty-five years wen e start to rule and e rule for sixteen years from Jerusalem.
Ahaz na twenty years wen e start to rule and e rule for sixteen years from Jerusalem. E nor do wetin God wont or follow en grand-grand papa David footstep.