Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 27:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 King Jotam grow kon get pawa, bikos e dey obey di Oga wey bi en God.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 27:6
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

God bin dey with Jehoshafat wen e start to rule, bikos e dey obey God like David en grand-grand papa. E nor gri serve juju,


instead e serve and obey en grand-grand papa God. E nor do like Israel pipol.


But yu don still do some good tins before. Yu remove Asherah juju from di town and yu really won follow God.”


E follow God wen Zekaraya dey alive, bikos e tish am how to honor God. God make am prosper as e dey follow am.


King Jotam fight against Ammon king with en sojas kon win dem. For dat year, Ammon pipol pay am 7,500 pounds for silva, 10,000 bags for wheat and 10,000 bags for barley. Ammon pipol still pay dis tins for anoda two years.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ