Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 27:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 King Jotam fight against Ammon king with en sojas kon win dem. For dat year, Ammon pipol pay am 7,500 pounds for silva, 10,000 bags for wheat and 10,000 bags for barley. Ammon pipol still pay dis tins for anoda two years.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 27:5
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Afta, Moab and Ammon pipol with some pipol from Meun kon attack Jehoshafat.


Ammon pipol dey respet Uzzaya well-well, so e kon get pawa and e rule go rish Egypt side.


E build towns for di hill side for Judah kon build strong place and towas for di forest.


King Jotam grow kon get pawa, bikos e dey obey di Oga wey bi en God.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ