Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 27:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 E build towns for di hill side for Judah kon build strong place and towas for di forest.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 27:4
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di king tell Judah pipol, “Make wi build wall round dis town kon put towa and strong gate. Di land na awa own, bikos wi dey always obey and do wetin God wont.” So, dem kon build di towns and evritin kon dey go well for dem.


Jehoshafat kon dey get pawa more-more. E build big-big house and towns full Judah.


King Jotam fight against Ammon king with en sojas kon win dem. For dat year, Ammon pipol pay am 7,500 pounds for silva, 10,000 bags for wheat and 10,000 bags for barley. Ammon pipol still pay dis tins for anoda two years.


Afta two days, Mary kon get up rush go Judah


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ