Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 27:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 E obey God, just like en papa Uzzaya. (E nor enter di temple go burn incense like en papa). But di pipol still dey sin.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 27:2
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E obey God, just as en papa King Amazaya bin do.


Ahaz na twenty years wen e start to rule and e rule for sixteen years from Jerusalem. E nor do wetin God wont or follow en grand-grand papa David footstep.


I dey shake bikos I dey fear Yu and yor kommandments and rules dey make mi sopraiz.


God kon tell Moses, “Make yu kwik-kwik go down! Yor pipol wey yu take komot from Egypt don dey sin and rijet mi.


Una own don finish like who don die, bikos una pipol dey kommit sin. Una don spoil finish and dey do evil tins! Una sins dey bring una down, bikos una don rijet di Holy Pesin, wey bi Israel God kon turn against am.


Fear nor let anybody wey nor dey among dem go join dem anyhow and e kon make all di pipol dey respet dem well-well.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ