Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 26:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 E obey God, just as en papa King Amazaya bin do.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 26:4
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E bi sixteen years wen e start to rule and e rule from Jerusalem for fifty-two years. En mama na Jekolaya wey kom from Jerusalem.


Just like en papa Uzzaya, en too do as God kommand am.


King Joash obey God thru-out di time wen Priest Jehoiada dey alive.


Even doh e dey obey God, e nor serve am with en whole heart.


Uzzaya na sixteen years wen e start to rule and e rule for fifty-two years from Jerusalem. En mama name na Jekolaya wey kom from Jerusalem.


E follow God wen Zekaraya dey alive, bikos e tish am how to honor God. God make am prosper as e dey follow am.


E obey God, just like en papa Uzzaya. (E nor enter di temple go burn incense like en papa). But di pipol still dey sin.


E obey God, just like David en grand-grand papa do.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ