Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 26:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

21 Dat diziz sofa King Uzzaya until di day wen e die. Dem separate am from pipol, bikos of di diziz and dem nor let am enter God Temple again. En pikin Jotam kon take-ova as king.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 26:21
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Four men wey get diziz for body, sidan for di town gate. So dem tell demsef, “Wetin make us just sidan for here dey wait di time wey wi go die?


Wen Priest Zabud and di oda priests look am well, dem kon si di diziz for en fore head. So di priests hurry karry am komot, bikos dem si sey God don ponish am.


Jotam na twenty-five years wen e start to rule and e rule for sixteen years from Jerusalem. En mama name na Jerusha wey Zadok born.


As long as e get dis diziz, e go dey unklean and una go keep am for where pipol nor dey-dey for outside di kamp.


“Di pesin go wosh e klot, barber en hair kon baf; den e go dey klean. E go fit enter di kamp, but e go stay outside en house for seven days.


So dem porshu Miriam komot di kamp for seven days and di pipol nor travel until dem bring am kom back.


So Israel pipol do wetin God tell dem kon drive dis pipol komot from di kamp.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ