Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 26:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 Afta Amazaya die, King Uzzaya ribuild Elat for Judah pipol.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 26:2
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Afta di king don die, Zabud kon ribuild Elat for Judah.


(Dat time King Rezin for Siria still attack Elat; e drive Judah pipol komot from der. Siria pipol kon go Elat and na dem dey stay der till today.)


For Bet-Shemesh, King Joash katch King Amazaya wey Joash born kon karry am go Jerusalem. Na Jehoahaz born Joash. E skata Jerusalem wall, from Efraim gate go rish di korna gate wey long rish six hundred fit.


Dem use horse karry en dead body go beri for Jerusalem with en grand-grand papa dem for David Town.


All di pipol for Judah kon make Uzzaya king afta en papa, Amazaya don die.


Uzzaya na sixteen years wen e start to rule and e rule for fifty-two years from Jerusalem. En mama name na Jekolaya wey kom from Jerusalem.


Den Solomon go Ezion-Geber, before e kon go Elat wey dey Edom wotaside.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ