Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 26:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 King Uzzaya give all di sojas shield, spears, helmet, breast-plates, bows and katapault stones.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 26:14
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem dey kommand 307,500 sojas wey get skill and fit fight and dem ready to fight for dia king.


E make war machine for Jerusalem wey dem take dey shot arrow with big stones from di towas and di wall kornas. E get pawa well-well, bikos pipol dey support am.


E go get hole for top and dem go weave di hole korna, so dat e nor go tear.


Make una ready and klimb una horse! Make una take pozishon kon wear una helmet! Den sharp una spear kon wear una war klot!”


Di 700 men dey use left hand and each of dem dey stone without sey dem miss.


David put en hand inside di bag kon take one stone. E put am for di katapault kon shot di Filistia man for en head. Di stone enter en fore head well-well and e kon fall face groun.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ