2 Kronikles 25:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English6 Amazaya hire 100,000 sojas from Israel kon pay dem 7,500 pounds. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
Amazaya gada Judah pipol, divide dem into difren family kon give dem to di sojas oga wey dey kontrol 1,000 pipol and doz wey dey kontrol hundred pipol for Judah and Benjamin tribe. E kount doz wey don rish and pass twenty years and dem bi 300,000 men wey strong rish to fight. So dem kon give dem spears and shields make dem take go fight.