8 Di king orda sey make dem make one box kon put am outside God Temple gate.
So dem send message go Jerusalem and Judah make evribody bring di tax, wey God savant, Moses, sey make Israel pipol dey pay wen dem dey wildaness.
Den, Jesus sidan face di ofrin box, dey look as pipol dey put money inside. Many rish pipol kon dey put plenty money inside.