2 Kronikles 24:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English6 So, di king koll Priest Jehoiada kon sey, “Wetin make yu neva tell Levi pipol make dem kollect di tax from Judah and Jerusalem pipol, just as dem rite am for God savant Moses book?” အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |