Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 24:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 E gada di priest and Levi pipol kon orda dem sey, “Make una go Judah towns go kollect plenty money kom from di pipol make wi take ripair God Temple.” E sey make dem kwik-kwik kollect am, but Levi pipol nor kwik rish der.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 24:5
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Jehoram brodas na Zabud, Jehiel, Zekaraya, Azariahu, Mikael and Shefataya. All of dem na King Jehoshafat pikin.


For di first mont for di first year wen e dey rule, e open God Temple kon ripair di doors.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ