3 Priest Jehoiada choose two wife for King Joash and e get sons and dotas.
E stay for Paran wildaness. En mama go Egypt go bring wife kom for am.
Instead, make yu go my village go meet my relashon kon find wife among dem for my pikin Isaak.”
Lamek marry two wife; di first one name na Adah and di sekond one na Zillah.
Priest Jehoiada old well-well and e die wen e bi one hundred and thirty years.
King Joash obey God thru-out di time wen Priest Jehoiada dey alive.
Wen e don bi king for sometaim, e kon won ripair God Temple.