2 Kronikles 24:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English22 Di king forget di love wey Priest Jehoiada wey bi Zekaraya papa show am kon kill en pikin. Wen Zekaraya dey die, e shaut kry sey, “Make God si and ponish una for dis tin wey una dey do!” အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |