2 Kronikles 24:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English11 Anytime wen Levi pipol si sey di box wey di royal money dey don full, doz wey dey kount di money go remove all di money kon karry di box go back to di gate. Na so dem dey do am evriday, until dem kollect plenty money. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |