21 Di pipol for di land kon dey celebrate, bikos since dem kill Atalaya, di town kon get peace.
Evribody for di land bigin happy, bikos peace kon dey di land afta dem kill Atalaya for di royal palis.
Ahazaya na twenty-two years wen e start to rule and e rule Jerusalem for one year. En mama name na Atalaya wey bi King Omri for Israel grand-pikin.
Just as pipol dey happy wen good pesin dey prosper, na so too dem dey happy wen wiked pesin die.
Evribody wey dey heaven, God pipol, di apostles and profets, make una happy bikos God don judge and kondemn am bikos of una!”