2 Kronikles 22:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English11 Jehoshabeat wey bi King Jehoram dota, karry Ahazaya son Joash run komot from di place where dem for won kill di king family. E hide am with one nurse for one room, so dat Atalaya nor go si or kill-am. Na dis Jehoshabeat bi Priest Jehoiada wife. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |