Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 22:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 Wen Ahazaya mama, Atalaya, si sey en pikin don die, e kon sey e must skata di whole Judah king family.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 22:10
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

If yu won save yor life and Solomon own, I go advise yu sey,


If yu nor tok, as yu just die, dem go trit mi and my pikin Solomon, like bad pipol.”


Jehoshabeat wey bi King Jehoram dota, karry Ahazaya son Joash run komot from di place where dem for won kill di king family. E hide am with one nurse for one room, so dat Atalaya nor go si or kill-am. Na dis Jehoshabeat bi Priest Jehoiada wife.


Dem seize Atalaya, karry am go di palis kon kill-am for di horse gate.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ