Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 21:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 Jehoram cross go Zair with en ofisas and all en shariot. Edom pipol wey dey near am kon attack and win en with en ofisas for nite.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 21:9
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Na dis make Edom pipol dey free from Judah pawa kon rish naw. For dat same time, Libnah still fight free demsef from Judah pawa, bikos King Jehoram rijet en papa God.


Wen Jehoram dey rule, Edom pipol free diasef from Judah kontrol and dem kon choose king for demsef.


“But wen una si sey sojas don surround Jerusalem, make una know sey di time wey dem go distroy Jerusalem, don near.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ