Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 21:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Wen Jehoram dey rule, Edom pipol free diasef from Judah kontrol and dem kon choose king for demsef.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 21:8
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Na so-so swod yu go take dey fight and yu go serve yor broda. But wen e don taya yu, den yu go free yorsef from all dis tins.”


For dis time, Edom nor get king, na govnor dey rule dem.


So Israel, Judah and Edom kings kon dey go fight. Afta dem don waka anyhow for seven days, dia sojas and animals nor kon get wota to drink again.


Na dis make Edom pipol dey free from Judah pawa kon rish naw. For dat same time, Libnah still fight free demsef from Judah pawa, bikos King Jehoram rijet en papa God.


Jehoram cross go Zair with en ofisas and all en shariot. Edom pipol wey dey near am kon attack and win en with en ofisas for nite.


Edom pipol don fight, win and karry Judah pipol go as slave again.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ