Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 21:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 E follow Israel king footstep just as Ahab rule. E marry Ahab pikin kon do wiked tins for God present.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 21:6
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E rule as di oda kings for Israel, en wife na Ahab pikin and just like Ahab family, en too join for di wiked tins wey Israel king dey do. E sin against God,


Afta King Jehoshafat get money kon popula well-well, e sey make one pesin for en family marry from King Ahab family for Israel.


Leta, King Jehoshafat make friend with King Ahazaya for Israel wey do many wiked tins.


instead, yu dey sin like Israel kings. Yu make Judah pipol and doz wey dey stay for Jerusalem turn from God, just as Ahab family do for Israel. Yu still kill yor brodas and yor papa family wey betta pass yu.


Ahazaya na twenty-two years wen e start to rule and e rule for one year from Jerusalem. Na Atalaya wey Omri born bi en mama.


Israel kings wey make Baal juju before, na dia footsteps e follow.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ