Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 21:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Dia papa give dem gold, silva and many oda good tins with towns for Judah wey dem guide well, but e give di kingdom to Jehoram, bikos na-im bi di first pikin.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 21:3
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But wen Abraham still dey alive, e give gift to di shidren wey en oda wifes born for am kon send dem go east, so dat dem go dey fast and nor disturb Isaak.


E use sense put en sons as leaders for Judah and Benjamin aria and oda towns wey dem dey guide well-well. E dey give dem evritin kon marry many wifes for dem.


King Rehoboam for Jerusalem guide and build wall round dis towns for Judah:


God wey get pawa sey, “If di prince wey dey rule give any of en land to en son as gift, dat land go bi di pikin own forever.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ