Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 21:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 Wen all dis tins don happen, God kon ponish am with betta diziz for intestine and nobody fit heal am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 21:18
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

God kon make di pikin wey Uriaya wife born for David sick well-well.


Ahazaya na king for Judah for eleven years wen Joram, Ahab pikin dey rule.


Yu go get sirious diziz wey go make yor intestine swell-up.”


At wons God angel kon nak Herod fall for groun, bikos e nor give God glory and plenty worm kon chop en body till e die.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ