32 E follow wetin Asa en papa do and e dey kareful and dey do only wetin God wont.
Asa obey God, just as en grand-grand papa David do.
Even doh Asa nor skata all di juju for di land, e obey God till e die.
King Jehoshafat reign for Judah. E bi thirty-five years wen e start to rule and e rule for twenty-five years from Jerusalem. En mama na Azuba wey bi Shilhi pikin.
But e nor still skata all di place where dem for dey serve juju and di pipol nor use all dia mind serve dia grand-grand papa God.
bikos I dey always keep en kommand. I neva ever turn from my God kon follow evil.
Evritin wey dem tok na lie and dem dey deceive pipol. Dem nor dey ever gri do good tins.