Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 20:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 King Jehoshafat with en men kon go pak di sojas tins. Dem pak dia klot and many oda betta tins. E take dem like three days to pak all di tins, bikos dem plenty well-well.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 20:25
15 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen Judah men rish di war front for di desert, na only dead body, dem si for groun.


For di fourt day, dem gada go Beraca Valley kon praiz God for der. Na Beraca Valley dem dey koll dat place till today.


“Kings and dia sojas dey run!” So Israel wimen kon divide dia propaty.


All di wimen for Israel go ask dia neighbour and Egypt neighbour for gold, silva and fine-fine klot. Una and una shidren go wear dem and like dis, una go finish all di tins wey Egypt pipol get!”


Wisdom get value pass gold and e nor get anytin wey yu fit use take kompare am.


Judah men sef go dey fight and defend Jerusalem. Dem go take all di oda nashons propaty plus dia gold, silva and all dia many klot.


So e ask dem, “Why una nor kill all di wimen?


Inside all dis tins, awa joy don dey full, bikos Jesus love us!


Israel pipol karry evritin wey dey dis towns, plus dia animals, but dem kill all dia pipol finish.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ