Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 20:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 Afta, Moab and Ammon pipol with some pipol from Meun kon attack Jehoshafat.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 20:1
15 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di men wey dem rite dia names before, kom for di time wey Hezekaya bi king for Judah and dem attack and kill Ham and all Meun pipol wey dem si for der, bikos dem si grass wey dia animals go chop.


King Asa get 300,000 sojas from Judah wey karry shield and spear. E still get 280,000 strong men from Benjamin and dem still karry shield and spear.


“Any matter wey koncern di king, una go ripot to Amaraya wey bi di shief priest and Ishmael pikin, Zebadaya wey dey lead Judah family. Levi pipol go bi una ofisas. Make una do una work well! Make God dey with doz wey dey do well!”


Profet Jehu wey bi Hanani pikin go meet di king kon sey, “E dey good make wi help and follow wiked pipol wey hate God? Wetin yu do so, don make God dey vex for yu.


E put judge for all di land for Judah towns wey dem dey guide.


Naw, Ammon, Moab and pipol for Mount Seir dey kom! Wen Israel pipol komot from Egypt, Yu nor gri make dem fight dis pipol. Dem just pass and dem nor tosh dem.


God help am fight Filistia, Arab and Meun pipol wey dey Gur Baal.


Afta King Hezekaya do all dis good tins for God, King Sennakerib for Assyria with en sojas kon go attack Judah.


Judah pipol sey, “Wi don hear how Moab pipol dey karry body up. Wi know sey di pipol sturbon well-well, but na empty mout dem just dey make.”


Wen King Ahaz wey bi Jotam pikin and Uzzaya grand-pikin dey rule for Judah, King Rezin for Siria and King Pekah wey bi Remalaya pikin for Israel, mash go Jerusalem go fight am, but dem nor fit win.


Abeg God, make Yu korrect wi wey bi yor pipol. Make Yu nor ponish us bikos Yu dey vex, if not, all of us go die finish.


Dis na wetin God tok about Ammon pipol: “Una tink sey nobody remain for Israel again? Abi una feel sey dem nor dey again so nobody go kollect dia land back? Na dis make una dey woship Molek bikos una don take-ova Gad land kon dey stay der?


I dey korrect and ponish anybody wey I love. So make yu dey sirious kon turn from sin kom meet God!


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ