2 Kronikles 2:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English
8 Make yu send cedar wood, evagreen and algum trees for Lebanon kon give mi, bikos I know sey yor savants sabi kut trees. My savants go work with yor savants,
So make yu send yor men go Lebanon go kut cedar wood for mi. My men go work with dem and I go pay yor men any prize wey yu tok. Yu know sey my men nor sabi kut trees like yor men.”
David kon tink and sey, “Di temple wey Solomon wey bi my pikin go build, must fine well-well, but e still yong naw and e nor know anytin, so I must prepare tins for am.” So David gada many tins keep for Solomon before e die.