Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 2:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 Solomon get 70,000 ordinary workers and 80,000 men wey dey kut stone for di mountin, plus 3,600 men wey dey supavise di workers.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 2:2
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

King Hiram for Tyre kon send message go give David sey make dem do business togeda. E still send cedar wood, stones and karpenters make dem take build one palis for David.


E make 70,000 of dem ordinary worker; 80,000 dey kut stones for di mountin, while 3,600 dey supavise di workers, to make sure sey di pipol komplete di work.


Di leaders still sey, “Make dem live.” So Gibeon pipol kon dey kut wood and karry wota for di whole kommunity, just as di leaders wont am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ