Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 2:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 en mama kom from Dan tribe, while en papa na from Tyre. E know how to work with gold, silva, bronze, iron, stones and wood; plus purpol, violet, white and crimson klot. E still know how to make difren design. E go work with yor men and yor papa David men.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 2:14
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Naw, I dey send Hiram kom meet yu. E sabi di work well-well;


So, make yu send somebody kom; pesin wey know how to work with gold, silva, bronze and iron, plus purpol, crimson and violet klot. Pesin wey fit design well-well. E go work with my men wey sabi karve tins for Jerusalem and Judah, bikos na David my papa train dem.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ