Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 19:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 E put judge for all di land for Judah towns wey dem dey guide.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 19:5
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

For Jerusalem, King Jehoshafat put some Levi pipol, priest and some Israel family for Israel as God judge and to dey setol wahala.


But make yu choose good men from di pipol. Men wey dey fear God; dey tok true; doz wey nor dey play wayo kon make dem rulers ova di pipol. Some fit rule tazons, odas hundred, some fifty, while some go rule ten.


Dem go use anoda stone take shange di stones wey dem remove, den dem go plasta di wall.


“Yu hear as God tell awa papa dem before-before sey, ‘Nor kill and anybody wey kill, God go judge am.’


But I tell una, anybody wey vex for en broda, God go judge am too. Anybody wey curse en broda, go face di kansol and anybody wey koll pesin, ‘Mumu’, go-go hell-fire.


Make una nor favor anybody and na as una take listin to rish man kase, na so too una go take listin to poor man own. Make una nor fear anybody, bikos na God dey judge evribody. Any kase wey una nor fit judge, make una bring am kom meet mi.’ ”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ