32 Den Ramot sojas kon know sey e nor bi Israel king, so dem stop to attack am.
den dem kon know sey e nor bi Israel king, so dem stop to attack am.
So wen dem si King Jehoshafat, all of dem tink sey na Israel king bi dat, so dem bigin attack am. But King Jehoshafat shaut and God help am.
Leta, one Siria soja shot en arrow kon shuk King Ahab for belle. King Ahab tell di man wey dey ride en horse sey, “Dem don wound mi! Make yu turn komot for here!”