Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 18:28 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

28 Den King Ahab for Israel and King Jehoshafat for Judah kon go attack Ramot town for Gilead.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 18:28
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Ben-Geber dey kare for Ramot town for Ramot Gilead and all di village for Ramot wey Jair town get and na Manasseh grand-grand pikin e bi. E still dey kare for all di aria for Argob for Bashan wey bi sixty big towns wey dem fence round and e get bronze bars.


Mikaya ansa, “If yu kom back alive, den God nor tok thru mi!” E still sey, “Make all of una listin to wetin I don tok!”


King Ahab tell King Jehoshafat, “As wi dey go di war so, I go shange mysef, but make yu wear yor royal robe.” So Israel king shange kon go di war.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ