Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 18:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 until one spirit kom out kon tell God, ‘I go-go deceive am.’

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 18:20
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den God ask, ‘Na who go-go deceive King Ahab, so dat dem go kill-am for Ramot Gilead?’ “Di angels kon dey tok difren tins,


Naw, wen di day rish for God angels to gada before God, Satan follow dem kom too.


For anoda day, wen God angels gada before God again, Satan sef follow dem kom too.


But I dey fear sey, just as di snake deceive Eve with en wayo, una mind fit spoil komot for di true and di way wey una dey follow Christ.


Di wiked man go kom with Satan pawa and e go do difren mirakles and wonders.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ