Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 18:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 Wen Profet Mikaya rish where King Ahab dey, di king ask am, “Profet Mikaya, Make mi and King Jehoshafat go attack Ramot Gilead or make wi nor go?” Mikaya ansa, “Make una go attack am, bikos God go give una viktory.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 18:14
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

For aftanoon, Elijah kon dey laf dem dey sey, “Make una shaut well-well. Afta all, na god e bi, may bi e dey tink or waka go out or travel. May bi e dey sleep and e nid pesin wey go wake-am up.”


Wen Profet Mikaya rish where King Ahab dey, di king ask am, “Profet Mikaya, ‘Make mi and King Jehoshafat go attack Ramot for Gilead?’ ” Mikaya ansa, “Make una go attack am, bikos God go give una viktory.”


Ben-Geber dey kare for Ramot town for Ramot Gilead and all di village for Ramot wey Jair town get and na Manasseh grand-grand pikin e bi. E still dey kare for all di aria for Argob for Bashan wey bi sixty big towns wey dem fence round and e get bronze bars.


But Profet Mikaya ansa, “I promise una with God wey dey alive sey, I go tok wetin God sey make I tok!”


But King Ahab ask am, “How many times I go tell yu sey, if yu dey tok to mi with God name, make yu dey tell mi di trut?”


Put yor money for betta business and e nor go tey before yu go bigin gain am.


Edom pipol wey dey stay for Uz land, make una dey laf naw. Make una know sey dis judgement cup go rish where una dey too; una go drink from am until di drink don shark una and una go kon naked.


Den e kon meet di disciples ask dem, “Una still dey sleep and rest? Si, di time don dey rish wen dem go sell Man Pikin give sinnas.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ