2 Kronikles 17:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English
8 Shemaya, Netanaya, Zebadaya, Asahel, Shemiramot, Jonatan, Adonijah, Tobijah and Tob-Adonijah wey kom from Levi tribe and Priest Elishama with Priest Jehoram, still follow dem.
E still tell Levi pipol wey bi tisha for Israel about di tins wey dem dedikate give God sey, “Di holy ark wey Solomon, King David pikin build, make una put am for di temple. Make una nor put am for una shoulder. So, di Oga wey bi una God, na-im and en pipol Israel, una go serve!