Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kronikles 17:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 E pak sojas full Judah towns kon send some go difren place for Judah land and for Efraim towns wey en papa seize.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kronikles 17:2
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

King Rehoboam for Jerusalem guide and build wall round dis towns for Judah:


Abijah porshu Jeroboam and en sojas kon take Bethel, Jeshanah and Efron.


Wen King Asa hear dis word and wetin Profet Oded tok, en heart kon strong. E distroy all di juju for Judah and Benjamin land and for all di towns wey e take from Efraim hill. So e ripair God altar wey dey di temple front.


Na dis ones serve di king, apart from doz wey di king put for di strong towns for Judah.


God bin dey with Jehoshafat wen e start to rule, bikos e dey obey God like David en grand-grand papa. E nor gri serve juju,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ